Oshodi ·
Abeg who sabi generator repairer for Oshodi, Mafoluku side
My 3.5kva dey start, e go run ten minutes, e go off. Carburetor don wash two times. The last man say na coil, collect money, e still dey off. I need person wey sabi work, no be person wey sabi talk.